Saturday, May 31, 2014

Devil call Boko Haram, the following conversation was made: DEVIL: Helo! BOKOHARAM: Helo who i dey talk wit? DEVIL: dis is devil, i want to speak to Boko Haram. BOKO HARAM: yoowa! U ar welcm to Bokoharam. watin can we do 4 u? DEVIL: the thing wey una dey do shey e gud? BOKOHARAM: Watin we do? DEVIL: Una dey fall my hand no b smal o. BOKO HARAM: Devil Watin hapen? talk to us. DEVIL: U colect my title finish u dey ask me watin hapen BOKO HARAM: na whch title we colect frm u? DEVIL: No dey ask me rubbish, shey u go tel me say u no know watin una colect frm me? BOKOHARAM: We no knw abeg yarn us na. DEVIL: since una come out i don luz my respect. People no dey fear me like b4 again. Una wan take ova frm me abi?. Evrybody now dey fear una. BOKO HARAM: Devil watin make u talk so? DEVIL: go to d street an see 4 ursef, na una word dem dey talk up and down, dem dey panik, 4 radio nko dat one na daily basis, 4 TV dat one na evry hr. What of church, na una b d prayer point. How una take do am wey evrybody com dey fear una pas me d Devil? BOKO HARAM: Hahahaha u wan knw watin hw we do am? DEVIL: yez now tel me d secret wey make people dey fear u mor than me. BOKOHARAM: Oya tel us wia u dey stay? DEVIL: Why u dey ask wia i dey stay? BOKOHARAM: nothin, jux giv us ur adres DEVIL: Abeg make we leav dat one jo. BOKOHARAM: jux tel us ur abode thats all. DEVIL: dats nt all o. Bokoharm Una don start again, i get wife and pikin 4 haux o. BOKO HARAM: What does that mean? Ar u afraid of us? DEVIL: I dey craze? Why i no go fear? Una no wan make i live long abi? Abeg make una take over, no problem. (Make i cut d phone b4 Dem track dis cal)... Lwtmb... Moni pals........api wkend

No comments:

Post a Comment