Wednesday, May 28, 2014

Guys wey dey always brag about their Hustle, you hustle reach Judas? That guy sold Jesus. Mehn # Hustle_of_life. * Ugly girls getting married every Saturday, the pretty ones will be buying ASO EBI, looking glamorous in the wedding pictures, waiting for Dangote's son. * Shout out to all the girls who feel they need to wash noodles before cooking it. I respect your Hygiene. * I bet Messages from mobile operators in 2050 will say "DEAR CUSTOMERS, GET YOUR WIFE PREGNANT TODAY WITHOUT STRUGGLE, SMS "CHILD" TO 12345" * You are 20years and dating a 52year old man and then you call him your Baby, is he your baby or ancestor? SMH, your matter dey Shiloh. * One good thing about been ugly. At least you would be least considered if @all e catch u self, for rituals. Dem no dey use JUJU do JUJU na! * You dey snap facebook pictures for another person Hummer, don't worry Honey when thievies go find you come, dem go nack you Hammer. * At the age of 40, you still dey your Mama House dey drag Head of fish with your siblings...... Chai! The witch wey dey your village carry your picture dey fan herself, Abi na devil dey dance "COUP D'ECALE" with your destiny. * You be housemaid and you dey sing "I'M THE BOSS BY RICK ROSS" Mehn you get case for C.A.C * You are a first class graduate at 40years without any job and you dey follow Lil Wayne dey sing "I AINT GOT NO WORRIES". My Dear, even the devil is weeping for you. * Opportunity knocks but once. If you hear a 2nd knock, My Brother/My Sister, check well, na Jehovah witness. * if read all this Note above and u no laff, na bcoz say food no dey ur hause that's why * if just read and leave, aint sure if ur name dey 2015 # fact

No comments:

Post a Comment